In 2017 the BBC launched ‘BBC Pidgin’; a West African Pidgin English version of their website, and it’s absolutely incredible:
Australia go demand make foreign partners of di pipo wey get existing resident to pass English language test before dem get permanent visa, na wetin di goment tok.
If parliament approve dis new immigration requirement, na for mid- 2021 e go take effect.
E go also force di partners of applicants to prove say dem sabi English to a particular level. Some pipo say di law "go discriminate", but goment say na to build "social cohesion".
"We want di applicant and im sponsor to meet di functional level English or to at least don make reasonable efforts to learn English," na wetin Immigration Minister Alan Tudge tok.
Immigration: Australia go require English test for partners visa - BBC News Pidgin
Foreign partners of pipo wey get existing residents go need to prove dia language skills to stay permanently.
www.bbc.com